Sunday 3 June 2012

Linda Ikeji and Noble Igwe Look Good Together on Allure Vanguard

4 comments:

  1. HMMMMMMM linda how many times did i call you. They sure look good together

    ReplyDelete
  2. Wow terrific linda oooo u don finally land husby dis is wat uve bee lookig for abi lmaoo

    ReplyDelete
  3. Linda appear on vanguard page some people dey congratulate for husby na waooo by force husband. Na u cause am for urself linda wen all u do is advertise dat u r looking for a man pswwwwww

    ReplyDelete
  4. Whether linda look for man or not wetin concern una. point is the cover is nice thumbsup linda

    ReplyDelete